Check Dollar(USD) to Naira Black Market Exchange Rate Today!

Magixx – Weekenjoyment Lyrics

Weekenjoyment Lyrics by Magixx

Magixx – Forever Lyrics
Magixx – Forever Lyrics

Get New DJ Mixes

You may get the lyrics to Magixx’s current number-one hit, “Weekenjoyment,” on your preferred website. Magixx is the Budding and talented Mavin Records’ new signee and singer.

Six9ja.com has made a song from Magixx’s most recent studio album, “Weekenjoyment,” accessible online. In the world of music producer, Magixx is a rising talent.

Download Audio Magixx – Weekenjoyment Mp3 Here

Magixx – Weekenjoyment Lyrics

Person wey dan die no fit shake body
Me I get one life and gat to jolly
Man wey house wife still Dey catchy konji
Aunty silifatu mi o le ku feni body

You getty money you no fit flex
Disappointment
Politician with big belle
na enjoyment
You get body you fit dance
Disappointment
If you carry overload for back
Na enchantment

Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Wa ba mi jojo

I no be SIM card but me I get connect
If no be money, sey no Dey talk for my ear
You no be baller sey them go bounce you for here
You can’t out drip me for here
Omo craze gats Dey your head

You getty money you no fit flex
Disappointment
Politician with big belle
na enjoyment
You get body you fit dance
Disappointment
If you carry overload for back
Na enchantment

Para, ra roro
Wa ba mi jojo
Wa ba mi jojo

  Check Dollar (USD) To Naira Black Market Exchange Rate Today

Do you find Six9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
Magixx
 

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Earn $100 Chating Online